Zinoleesky – Many Things

Zinoleesky – Many Things Mp3 Download
Zinoleesky – Many Things

Prolific singer and songwriter from Marlian Records Label, Zinoleesky, comes through with another viral song of his titled “Many Things” a song that has won the hearts of his fans worldwide.

Zinoleesky has proven over and over again he has what it takes to dominate the Nigerian music industry, he started singing around 2018 after he found favour in Naira Marley who singed him into his Record label (Marlian Records).

Many Things by Zinoleesky is a music that explains the struggles the artist went through on his journey to stardom but he never gave up and now he’s among the most paid artist in Nigeria.

Listen and Download Zinoleesky – Many Things

Lyrics of Many Things by Zinoleesky

Mama said

You don’t need no interception

You are perfect

Because of ur imperfection

Anywhere any direction

Wey u go say

Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so

In the tension dem won put me under pressure

Won fe gbo nkan ti mo fe so

But now I got people waiting for my next song

Something just dey tell me ride on

No be say na me do pass

Baba just decide to gimme through pass

E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won

But still I no too gas

I no dey go to church but I no do jazz

Now u see I’m living good life

Cos many many things

Many many things

I know say I small but my eyes don see

Many many things

Many many things

Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist

Me I don hustle now d cash no contain my Jeans

But no be so e be yesterday

No be so e be yesterday

Life go teach u pass professor

On d road so no ask me where I learned from

Always moving with precaution

Mehn I swear say u no fit catch me for junction

Ever since I dropped my first song Me I know say

The next one go be d best one

Kemi gan to domo tan so mehn

Eye too see melo ni mo fe so

Something just dey tell me ride on

No be say na me do pass

Baba just decide to gimme through pass

E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won

But still I no too gas

I no dey go to Church but I no do jazz

Now u see I’m living good life

Cos many many things

Many many things

I know say I small but my eyes don see

Many many things

Many many things

Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist

Me I don hustle now d cash no contain my Jeans

But no be so e be yesterday

No be so e be yesterday

You don’t need no interception

You are perfect

Because of ur imperfection

Anywhere any direction

Wey u go say

Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so

In the tension dem won put me under pressure

Won fe gbo nkan ti mo fe so

But now I got people waiting for my next song


CLICK HERE TO COMMENT




Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*